Ezenwa: Guys, we go beat this team silly
Akpeyi: you wan try? That one na sure na
Samuel Kalu: (deviates) this people sabi cook, see rice na (all laugh)
Ighalo: dem no fit match us, our jollof rice na one in town (all agree)
Balogun: (smiles) don't be carried away by their food, seems you all like food
NDIDI: who no like food ? ( all said) ask am oooo
Jamilu: I love the unity in this team, my people
Kelechi: I tell you bros, you never see anything ooo, our shaku shaku de come
Ogu: (makes dance moves) I did one with Iwobi at the world cup and we had lots of view on YouTube. (Nwankwo stands to leave)
Kelechi: Bro Simmy, na wetin?
Nwankwo: mek I go sell my fuel( all laugh)
Omeruo: let's talk about our match jare
Etebo: talk about wetin? You sef, na flogging na, u no trust? na holiday we come oo
Idowu: you can't be too sure, they can be strong on the day
Onazi: (smiles) guy, this team has not won at home in two years, dem no go start am with us
Uzoho: (sings) dem go collect, dem ho collect, isa goal
Kelechi: (stands and starts a song as Ogu joins) Isa goal, Isa goal, Nigeria isa goal, Super Eagles, isa, Kelechi isa goal, Simmy isa goal, Kalu isa goal, Ighalo isa goal...(he mentions all players except the keepers)
Joel: introduction time..for the new boys. Do so with a song of your choice
Kelechi: Song of their choice? Na isa goal and shaku shaku we know oo
Musa: una like enjoyment well well, ah ah!
Awaziem: Alhaji Musa! Who no like am? (All laugh as Kelechi dances)
Ajayi: Oga Simmy is not back
Onazi: (laughs) una no understand, dude saw...stops (as everybody shouts" finish am! finish am! You must talk am)
Light fades...

Written by Bethel Kalu
Laughing......
ردحذفإرسال تعليق