Multi Choice media people Supersport don turn Commando as dem don end the deal wey dem get with League Management Company wey dey allow them show the Naija premier league.
According to reports on Wednesday, Supersport decided to cancel their deal over contract violation on the part of the league organizer.
Supersport do the same thing to Kenya league earlier this month and dem also do same thing for beginning of 2017 with Ghana league.
Na Startimes dey show Ghana league this year and LMC fit go meet dem just like wetin happen for Ghana and it go allow people do cheap subscription to enjoy the league on television.

Post a Comment